CarryGo

Health and wellness brought to your doorsteps by CUTICA Health in English and Pidgin

RSS iTunes

Postpartum Depression

2021-10-14
“For this pidgin English tori, MO wen dey bring una ogbonge gist from CUTICA Health go yarn about one main sickness wen doctor dey call Postpartum Depression. E dey common for women wen just born pikin. No woman suppose suffer bcos e close mouth.
More Download
Filetype: MP3 - Size: 12 MB - Duration: 8:35m (192 kbps 44100 Hz)

Stomach Ulcer (Belle Sore)

2021-10-14
Belle Sore We go tori about Sore wen people dey get for belle and na bacteria or over use of some kind medicine like aspirin or ibuprofen dey cause am . Some of the signs na belle pain -belle go dey hot the person go dey bej anyhow belle go dey carry
More Download
Filetype: MP3 - Size: 19 MB - Duration: 8:12m (320 kbps 44100 Hz)

Migraine

2021-10-14
“You don hear about that headache wen dey worry only one side of person head ? Na him we go yarn about today…the oyibo name na Migraine. Oya alele listen to the tori. No forget to dey join MO every week for gist as e dey hot.
More Download
Filetype: MP3 - Size: 21 MB - Duration: 9:00m (320 kbps 44100 Hz)

Helping Girls Develop a Healthy Body Image (How we Fit Epp Small Girls Love Their Body)

2021-10-14
Na wetin dey reign for area children dey learn pass as them dey grow but mama and papa get power over pikin pass outsiders . The painful thing be say many mama and papa no even know say them get this power talkless of make them sabi use the power .
More Download
Filetype: MP3 - Size: 10 MB - Duration: 7:04m (192 kbps 44100 Hz)

Preserve Your Sight by Avoiding this Common Cause of Blindness

2021-10-14
Preserve Your Sight by Avoiding this Common Cause of Blindness
More Download
Filetype: MP3 - Size: 5 MB - Duration: 5:35m (128 kbps 44100 Hz)

Chronic pelvic pain (Pain Under Belle Wey no Go)

2021-10-14
Chronic pelvic pain (Pain Under Belle Wey no Go)
More Download
Filetype: MP3 - Size: 13 MB - Duration: 5:42m (320 kbps 44100 Hz)

Operation to change body don common for Africa.

2021-10-14
The way wen to dey do operation to take change some parts of body don take common for many African countries no be small tin o. We go yarn about wetin come make e be say our people wan come join oyibo people begin pay doctor to helep dem change dia body.
More Download
Filetype: MP3 - Size: 7 MB - Duration: 7:54m (128 kbps 44100 Hz)

Wen Video Game Don Enter Body

2021-10-14
Africa nko dem no fit count how many people dey even play this game dem say for for here e don turn part of us say e don dey our body . Every year na so so new game dey show face with better better ways to take enjoy am . So we sef go Sidon dey play all
More Download
Filetype: MP3 - Size: 7 MB - Duration: 7:56m (128 kbps 44100 Hz)

No forget to get regular Pap smear

2021-10-14
WHY THEM THEY DO THIS TEST This HPV virus dey move from one person to another wen man and woman sleep together and play love play . The virus so go come cause swelling of the cervix and e fit lead to cancer .
More Download
Filetype: MP3 - Size: 6 MB - Duration: 4:37m (196 kbps 44100 Hz)

Why Women Hair Dey Cut

2021-10-14
O bob ! You know say na about 50-100 strands of hair person dey loss everyday ?? And no be only for man body e common o e common for women sef . Na man own we dey quick see because e no go get front hair again (baldness) .
More Download
Filetype: MP3 - Size: 4 MB - Duration: 4:50m (128 kbps 44100 Hz)

Powered by Podcast Generator, an open source podcast publishing solution | Theme based on Bootstrap