CarryGo

Health and wellness brought to your doorsteps by CUTICA Health in English and Pidgin

RSS iTunes

No forget to get regular Pap smear

2021-10-14
WHY THEM THEY DO THIS TEST This HPV virus dey move from one person to another wen man and woman sleep together and play love play . The virus so go come cause swelling of the cervix and e fit lead to cancer .
More Download
Filetype: MP3 - Size: 6 MB - Duration: 4:37m (196 kbps 44100 Hz)

Why Women Hair Dey Cut

2021-10-14
O bob ! You know say na about 50-100 strands of hair person dey loss everyday ?? And no be only for man body e common o e common for women sef . Na man own we dey quick see because e no go get front hair again (baldness) .
More Download
Filetype: MP3 - Size: 4 MB - Duration: 4:50m (128 kbps 44100 Hz)

How to sabi one on one yarning with una doctor

2021-10-14
Many people no dey like reach doctor side cos of all the kain question wen doctor go begin ask . Shame go begin catch some people wen person wen be stranger begin touch them body or ask them deep deep questions.
More Download
Filetype: MP3 - Size: 6 MB - Duration: 6:16m (128 kbps 44100 Hz)

Hepatitis B na silent killer

2021-10-14
Johnson don dey go hospital everytime for like 4 months . E dey treat malaria bcos sign wen e body give am na malaria sign (e no dey hungry , body dey so so pain am , e too dey tire) The sign come dey worse as the day dey go e begin lean e come even notic
More Download
Filetype: MP3 - Size: 6 MB - Duration: 6:38m (128 kbps 44100 Hz)

Kelekele blood pressure problem wey fit cause wahala for woman wey get belle

2021-10-14
If the answer to this questions na Yes yawa don gas be that bcos e mean say the woman don get Pregnancy Induced Hypertension a.k.a Pre-eclampsia. Pregnant woman wen get pre-eclampsia go begin get convulsions wen dem no go fit control and from there e go
More Download
Filetype: MP3 - Size: 5 MB - Duration: 5:31m (125 kbps 44100 Hz)

When woman monthly flow stop body go begin hot

2021-10-14
Nkiru sabi joke well well and everybody know she say wen she dey take this her holiday so for place wen hot she no dey enter kitchen at all . She don dey enter stage wen be say her monthly flow go stop(menopause)and she dey try make sure say
More Download
Filetype: MP3 - Size: 5 MB - Duration: 5:45m (128 kbps 44100 Hz)

How your body go fit stand gidigba

2021-10-14
E get wetin oyibo people dey call Body Immunity and na the body immunity na him your body dey take battle the small small living things wen our corocoro eye nor fit see wen dey our surrounding wen fit make person sick.
More Download
Filetype: MP3 - Size: 5 MB - Duration: 5:32m (128 kbps 44100 Hz)

ACNE: THE FALLING HAND

2021-10-14
E don pass 10 years when Amy dey battle with pimples . The first time wen pimples show na wen she just begin mature. Wen Amy dey secondary school na so her mates dey take am play dey use the pimples laugh am .
More Download
Filetype: MP3 - Size: 5 MB - Duration: 5:14m (128 kbps 44100 Hz)

ACNE: THE FALLING HAND

2021-10-14
E don pass 10 years when Amy dey battle with pimples . The first time wen pimples show na wen she just begin mature. Wen Amy dey secondary school na so her mates dey take am play dey use the pimples laugh am .
More Download
Filetype: MP3 - Size: 5 MB - Duration: 5:14m (128 kbps 44100 Hz)

Fake belle: woman wen get belle without pikin

2021-10-14
Third year reach them begin happy say as oyibo dey talk say “third try is a charm ” say na dia time be this . All this while , na so so visit to doctor waka dem dey o . Them reach fertility clinic sef .
More Download
Filetype: MP3 - Size: 5 MB - Duration: 5:27m (128 kbps 44100 Hz)

Powered by Podcast Generator, an open source podcast publishing solution | Theme based on Bootstrap