2021-11-06 Self-help for weight loss. Aman from CUTICA Health interviews a successful patient and a medical expert in this podcast. MoreDownload Filetype: MP3
- Size: 49 MB - Duration: 1:08:50m (964 kbps 44100 Hz)
2021-10-14 You wan sabi chest pain wey be from heart wahala? Listen well well to this podcast. MoreDownload Filetype: MP3
- Size: 10 MB - Duration: 4:11m (320 kbps 44100 Hz)
2021-10-14 “For this pidgin English tori, MO wen dey bring una ogbonge gist from CUTICA Health go yarn about one main sickness wen doctor dey call Postpartum Depression. E dey common for women wen just born pikin. No woman suppose suffer bcos e close mouth. MoreDownload Filetype: MP3
- Size: 12 MB - Duration: 8:35m (192 kbps 44100 Hz)
2021-10-14 Belle Sore We go tori about Sore wen people dey get for belle and na bacteria or over use of some kind medicine like aspirin or ibuprofen dey cause am . Some of the signs na belle pain -belle go dey hot the person go dey bej anyhow belle go dey carry MoreDownload Filetype: MP3
- Size: 19 MB - Duration: 8:12m (320 kbps 44100 Hz)
2021-10-14 “You don hear about that headache wen dey worry only one side of person head ? Na him we go yarn about today…the oyibo name na Migraine. Oya alele listen to the tori. No forget to dey join MO every week for gist as e dey hot. MoreDownload Filetype: MP3
- Size: 21 MB - Duration: 9:00m (320 kbps 44100 Hz)
2021-10-14 Na wetin dey reign for area children dey learn pass as them dey grow but mama and papa get power over pikin pass outsiders . The painful thing be say many mama and papa no even know say them get this power talkless of make them sabi use the power . MoreDownload Filetype: MP3
- Size: 10 MB - Duration: 7:04m (192 kbps 44100 Hz)
2021-10-14 Preserve Your Sight by Avoiding this Common Cause of Blindness MoreDownload Filetype: MP3
- Size: 5 MB - Duration: 5:35m (128 kbps 44100 Hz)
2021-10-14 The way wen to dey do operation to take change some parts of body don take common for many African countries no be small tin o. We go yarn about wetin come make e be say our people wan come join oyibo people begin pay doctor to helep dem change dia body. MoreDownload Filetype: MP3
- Size: 7 MB - Duration: 7:54m (128 kbps 44100 Hz)
2021-10-14 Africa nko dem no fit count how many people dey even play this game dem say for for here e don turn part of us say e don dey our body . Every year na so so new game dey show face with better better ways to take enjoy am . So we sef go Sidon dey play all MoreDownload Filetype: MP3
- Size: 7 MB - Duration: 7:56m (128 kbps 44100 Hz)